fbpx

Tiwa Savage Ft. Olamide – Standing Ovation Lyrics

(Intro)
Hey
This na brand new dance my people this na new dimension
Nor dey dull yoursef you better tune in to the station
When the boss dey yarn you gat to pay all your attention
Tell everybody say your boo is back from her vacation
If you wan retire make you come collect your pension
Cos I dey come with fire you know I dont need to mention
Anything wey dem do dem nor fit make me change formation
As I bring this gyration omo see standing ovation

(Pre Chorus – Tiwa Savage)
My oh My oh my
Please tell me why oh why
They say they want more
They can’t get enough
They wanna go crazy like

(Chorus – Tiwa Savage)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)

(Verse 2 – Olamide)
Ah! wonle oga chairman oh
Akpako ehn shey amalo
When we put it down oh
eni duro oh turn around oh
Ko seun loko longe longe fun rora eh ewu
Ema lor men wey let them dive you chop esiewu
Awon emi sa leko wonti lakosi mu sokoto ah
Won kikun awun sakoti wonse jeun something onja azonto ah
Oya shakiti bobo ah
Kini bolo keji bolo pa molo tu bolo
Humble noni

(Chorus – Tiwa Savage)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)

(verse 3)
Hey put your hands in the air
I tight oh ki odun
Shoko yokotor
Awon omo lepa shandy lepa awon robotor
Them boogie down to the rhythm wonpe re ogodor
Tiwa Savage Oga madam oya bere mole

(Tiwa Savage)
Eshey eshey badoo sneh
Ati berekon them dey fear
See as people dey feel us sneh
spending money like we don’t care oh

(Olamide)
oluwa lonshey money
Na god dey bless us so
Are you not entertained
Simple yes or no

(Pre Chorus – Tiwa Savage)
My oh My oh my
Please tell me why oh why
They say they want more
They can’t get enough
They wanna go crazy like

(Chorus – Tiwa Savage)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)
Ejeka jijo (jijo)
Ejeka wajo (wajo)

(Outro)
Hey

TIWA SAVAGE LIVE

You may also like

Leave a comment

Welcome Back!

Login to your account below

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

SUBSCRIBE TO NOTIFICATIONS

Subscribe for live stream notifications and event updates.

Thank you for subscribing!

Something went wrong.