fbpx

Olamide – MVP lyrics

(Hook)
owo wole wole wole lati miami gan…..miami gan
owo wole wole wole lati canada gan…..canada gan
awon temi temi temi dem be feeling me gan…..feeling me gan
awon temi temi temi dem dey believe me gan…..eh ah

 

 

(Chorus)
aah emi ni real mvp oshey
aah emi ni real mvp eshey
aah emi ni real mvp oshey
aah emi ni real mvp eshey

 

 

(verse 1)
my people dey groove dem dey gbadun the lamba gan
young john on the beat e dey give dem the lamba gan
b banks on the mix,  si hammer gan
my people feeling the gbedu walahi dem dey holla gan
if na lamborghini wey you carry come or na bugatti
i don’t know what you doing but i wanna go in and party
let us celebrate tonight
girl i want to jubilate tonight…..late tonight
oyaah make you shake tonight girl whine your waist tonight…..waist tonight

 

 

(Hook)
owo wole wole wole lati miami gan…..miami gan
owo wole wole wole lati canada gan…..canada gan
awon temi temi temi dem be feeling me gan…..feeling me gan
awon temi temi temi dem dey believe me gan…..eh

 

 

(chorus)
aah emi ni real mvp oshey
aah emi ni real mvp eshey
aah emi ni real mvp oshey
aah emi ni real mvp eshey

 

 

(verse 2)
you know my money long, you know my money bizzle gan eh
with peju and bizzle gan
traffics in the house mo moh awon ti sinzu gan
goodluck laye wa shina pela espizle gan
folake my lady
tolani my baby
aah, rora ma redi, fara bale they are not ready
eh lemme love you
i know you like banky w
eh, lemme sample you one time pere and i won’t trouble you no more.

 

 

(Hook)
owo wole wole wole lati miami gan…..miami gan
owo wole wole wole lati canada gan…..canada gan
awon temi temi temi dem be feeling me gan…..feeling me gan
awon temi temi temi dem dey believe me gan…..eh

 

 

(chorus)
aah emi ni real mvp oshey
aah emi ni real mvp eshey
aah emi ni real mvp oshey
aah emi ni real mvp eshey
them they believe me gan, eh

ma rora. ma rora
ma rora, ma rora
ma rora, ma rora
ma rora, ma rora.

You may also like

Leave a comment

Welcome Back!

Login to your account below

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

SUBSCRIBE TO NOTIFICATIONS

Subscribe for live stream notifications and event updates.

Thank you for subscribing!

Something went wrong.